
I want to sing oh
Even for heaven them dey sing am
Halle Halle, Halle Halle
Hallelujah to your name oh
Lord I bow, bow, bow
Lord I bow, bow, bow
Lord I bow to your name oh
All over the world
Nobody greater than
Everything you do, dem a wonder
When you step inna the place,
Everything changes
Because you're awesome Wonder
Chorus
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Da Music:
O shey!
Halle
Hallelujah na the song me I dey sing to You
O shey!
Twale twale na the thing me I dey give to you
Ha
Say na you be the
One wey dey make my life dey
Sweete oh like this
Na you be the one wey dey blow my mind
Happy eh like this
Na to do a dance,
Do a dance
Nonstop oh, do a dance
Do a dance
Do a dance
Nonstop, eh le le
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
All over the world
Nobody greater than
Everything you do, dem a wonder
When you step inna the place,
Everything changes
Because you're awesome Wonder
Say na you be the
One wey dey make my life dey
Sweety oh like this
Na you be the one wey dey blow my mind
Happy eh like this
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Ebube
Ebube
Ebube Oh, oh, Ebube
Comments
Post a Comment