Skip to main content

Many Reasons - Henrisoul [Lyrics]

I get many Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o



Even if food no dey
(I go thank the Lord o)
Whether motor no dey
(I go thank the Lord o)
If he like house no dey
(I go thank the Lord o)


Man wey ask You for wife
You give am angel
Which kind God be dis e e
Barren woman e, wey dey ask You for pikin
Na so You bless am give am twins
Wetin I do wey make You love me so
Tell me why I no go praise eh

I go lift my hands appreciate
Jump up jubilate
No hesitate to prostrate
Raise my voice celebrate
I go lift my hands appreciate
Jump up jubilate
No hesitate to prostrate
Raise my voice celebrate

I get many Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Even if food no dey
(I go thank the Lord o)
Whether motor no dey
(I go thank the Lord o)
Whether house no dey
(I go thank the Lord o)


In the morning when I wake
I go give You the glory o
And praises for wetin You do
From age to age, You no dey fail o
You too much Papa hey hey
If You want make God to move
Enter Your condition
Scatter commotion
Make you lift your hand, appreciate
Jump up, jubilate
No hesitate, to prostrate
Raise Your hand, celebrate

Make you lift your hand, appreciate
Jump up, jubilate
No hesitate, to prostrate
Raise Your hand, celebrate

I get many Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
Many Many Reasons to thank the Lord o
I say money don dey
(I go thank the Lord o)
I say motor don come
(I go thank the Lord o)
And different, different kind of house
(I go thank the Lord o)
See my beautiful wife
(I go thank the Lord o)

You see
Na only person wey sabi
Praise dey sabi receive from God
Are you ready to praise?
Now answer me
Who dey bless you bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu
(na God o)
Who dey give you yafun, Yafun Yafun Yafun Yafun Yafun Yafun
(na God o)
Who dey do you mukulu Mukulu Mukulu Mukulu Mukulu Mukulu
(na God o)
I say thank God eh
Eh Eh Eh

Who dey bless you bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu, Bokulu
(na God o)
Who dey give you yafun, Yafun Yafun Yafun Yafun Yafun Yafun
(na God o)
Who dey do you mukulu Mukulu Mukulu Mukulu Mukulu Mukulu
(na God o)
I say thank God eh
Eh Eh Eh

Comments

Subscribe for updates

Send me lyrics update:

Delivered by FeedBurner

Popular posts from this blog

Yesu Masoyina - Solomon Lange [Lyrics]

Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne) Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne)

Oba awon oba - Samsong [Lyrics]

The thing wey You dey do Churchboy, Samsong, Midnight Crew Come on! Come on! The thing wey You dey do Just dey blow my mind Now I cant deny Oh oh oh I try to speak Your love is my speech Try to breathe No air, no air And the thing wey You Dey do dey make me do that buggie do Alawoteleoorun, Lord You make my life complete Refrain: Ohun loba awon oba kabio o si

Idinma - Judikay [Lyrics]

My eyes have seen My ears have heard Of Your mighty deeds And powerful show of love towards me Good, good Shepherd Good, good Lover I join the angels to shout loud Your praise Chorus: Idinma, idinma, idiukwu Onyenememma Imaranma N'eziokwu Idinma, idinma, idiukwu Onyenemenma Imaranma N'eziokwu

The Wilderness - Sinach [Lyrics]

The wilderness is now a fruitful ground The dry land a river flowing ground And as Your Spirit fall upon us We receive We worship You The wilderness is now a fruitful ground The dry land a river flowing ground And as Your Spirit fall upon us We receive We worship You I am ready For Your Spirit Let it rain Let it rain

Mai Girma - Solomon Lange [Lyrics]

From the rising of the sun To the setting of the same I will lift my voice and sing Of the mercies of the Lord Mai Girma Mai Girma ne Kai Mai Mulki Almasihu Babu wani kamar da kai Babu wani kamar da kai Mai Girma Mai Girma ne Kai Mai Girma Mai Girma ne Kai