Skip to main content

Calvary - Henrisoul [Lyrics]

Na You carry my matter
Take 'am to Calvary o
And You no even send the people criticize o
Dem say the road is
Too rough but You paid it all for me o
I can never deny I
Feel Your love all over me o


Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem
Chuk You nail for palm
If you tell me say
This Jesus stuff na chana
I go show You say
This feeling no be yawa e


Your covenant na guarantee
Your sacrifice na legacy o
The thing wey You do
For me no one go fit do
I love the way You engrave my name
For Your hand like tattoo

This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o
This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o




Verse II
Na You carry Your blood
You prepaid for Calvary o
You no even think am
You give Your life for me o
Dem say the road is too rough
But You paid it all for me o
I can never deny I
Feel Your love all over me o

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem
Chook You nail for palm
If you tell me say
This Jesus stuff na chana
I go show You say
This feeling no be yawa


Your covenant na guarantee
Your sacrifice na legacy o
The thing wey You do
For me no man go fit do
I love the way You engrave my name for
Your hand like tattoo


This Your love na serious matter
Nobody fit love like this o
This Your love na serious love o
Nobody fit love like this o

Some dey say this story no be confirm
Na for my sake dem
Chuk You nail for palm
If you tell me say
This Jesus stuff na chana
I go show You say
This feeling no be yawa

Comments

Subscribe for updates

Send me lyrics update:

Delivered by FeedBurner

Popular posts from this blog

Yesu Masoyina - Solomon Lange [Lyrics]

Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne) Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne)

Oba awon oba - Samsong [Lyrics]

The thing wey You dey do Churchboy, Samsong, Midnight Crew Come on! Come on! The thing wey You dey do Just dey blow my mind Now I cant deny Oh oh oh I try to speak Your love is my speech Try to breathe No air, no air And the thing wey You Dey do dey make me do that buggie do Alawoteleoorun, Lord You make my life complete Refrain: Ohun loba awon oba kabio o si

Idinma - Judikay [Lyrics]

My eyes have seen My ears have heard Of Your mighty deeds And powerful show of love towards me Good, good Shepherd Good, good Lover I join the angels to shout loud Your praise Chorus: Idinma, idinma, idiukwu Onyenememma Imaranma N'eziokwu Idinma, idinma, idiukwu Onyenemenma Imaranma N'eziokwu

The Wilderness - Sinach [Lyrics]

The wilderness is now a fruitful ground The dry land a river flowing ground And as Your Spirit fall upon us We receive We worship You The wilderness is now a fruitful ground The dry land a river flowing ground And as Your Spirit fall upon us We receive We worship You I am ready For Your Spirit Let it rain Let it rain

Mai Girma - Solomon Lange [Lyrics]

From the rising of the sun To the setting of the same I will lift my voice and sing Of the mercies of the Lord Mai Girma Mai Girma ne Kai Mai Mulki Almasihu Babu wani kamar da kai Babu wani kamar da kai Mai Girma Mai Girma ne Kai Mai Girma Mai Girma ne Kai