Skip to main content

Because you believe - Kenny K'ore [Lyrics]

See my life don better
See the shame don waka
Dem no go know say you don suffer
Dem they call you ajebutter
But you be real ajepako

See the levels don dey change
It makes me wanna give again
And love again, no be today
E don teh
Na because you believe

Na because I believe, because I believe )6X




Mummy no be you be this
Remember say dem no believe
You go marry, happily, you and daddy
Raise pikins, raise your pikin's pikin
Then all of them go be super pikin
Super pikin
Super pikin
Just like me

Na because you believe, because you believe )6X


Imagine say
You no dey play lotto
You still dey drive correct motto
Imagine say you no do mago mago
Take commot for ajepako
Imagine say I go die one day
But my memory remains great

So great!!
In Jesus I believe, believe

Na because you believe, because you believe )6X

Igbagbo o gboogun o, igbagbo o ma gboogun
What you believe you get
You get what you believe
Abeg stop to vex o
I can't repent o
Baa mi loni, loni
O ni ki n woke
O ni ki n goke
O fe so mi d'oge
If I believe, o fe so mi doosa
Yes indeed
L'aye ti mo wa,
I believe, I will live, I'll be rich
Yes indeed, I will live

Comments

Subscribe for updates

Send me lyrics update:

Delivered by FeedBurner

Popular posts from this blog

Yesu Masoyina - Solomon Lange [Lyrics]

Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Yesu masoyi na Ba wanda zaya rabani dakai Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne) Masoyi na (masoyi na) Mai ceto na (mai ceto ne)

Oba awon oba - Samsong [Lyrics]

The thing wey You dey do Churchboy, Samsong, Midnight Crew Come on! Come on! The thing wey You dey do Just dey blow my mind Now I cant deny Oh oh oh I try to speak Your love is my speech Try to breathe No air, no air And the thing wey You Dey do dey make me do that buggie do Alawoteleoorun, Lord You make my life complete Refrain: Ohun loba awon oba kabio o si

Koseni to Dabire - Dunsin Oyekan [Lyrics] - Translated

Koseni to dabi ire [Nobody like you] Alagbara [Mighty One] Koseni to dabi ire Alagbara Koseni to dabi ire Alagbara Koseni to dabi ire Alagbara Koseni to dabi ire Alagbara Koseni to dabi ire Alagbara

Idinma - Judikay [Lyrics]

My eyes have seen My ears have heard Of Your mighty deeds And powerful show of love towards me Good, good Shepherd Good, good Lover I join the angels to shout loud Your praise Chorus: Idinma, idinma, idiukwu Onyenememma Imaranma N'eziokwu Idinma, idinma, idiukwu Onyenemenma Imaranma N'eziokwu

KabiO osi - Psalm Ebube Feat. Pat Uwaje [Lyrics]

KabiO o si, Baba Ire ni Onise iyanu Dansaki Re, we praise You Lord You are worthy to be praised KabiO o si, Baba Ire ni Onise iyanu Dansaki Re, we praise You Lord You are worthy to be praised Somebody worship, somebody praise (Somebody worship, somebody praise) Somebody worship, somebody praise