Skip to main content

Posts

Showing posts with the label Nosa

God Bless Nigeria - Nosa [Lyrics]

Land of unity Land of peace Seems being so funny But when I look around That is what I see Land of such ethnic and cultural diversity A land so rich, giant of Africa indeed Land of champions Land of the bests In the midst of the adversities We stood the test And through all the best of this season One day we'll complete I love naija I love the green white green Ooh oh Chorus: Unity and faith, peace and progress God bless our nation! God bless Nigeria!

Always on my mind - Nosa [Lyrics]

See If I tell you say Na you I dey think of when you call If I tell you say I no forget you at all at all You no go believe wetin I dey talk 'cause everyday if I remember you Smile dey come my face Day by day January to December You dey for my prayers Say make you believe me Wetin I dey talk Chorus: 'cause you're always on my mind Always on my mind You're always on my mind Always on my mind

A star - Nosa [Lyrics]

I sabi dey sing with sweet voice My song dey make people dey rejoice My brother sabi how to make noise Stand up comedian na him career of choice My neighbour sabi how to dance (dance) If you dey watch him Performance you must clap your hands Another one sabi play ball, wow! We dey tell am say One day you go make us proud Refrain God give you something wey dey make you stand sure And many things wey dey draw attention No hide yoursel fagain Because I Know that God has made you a star

Why You love me - Nosa [Lyrics]

In fact, Me I don't know where to start Me I no fit solve the Maths E dey blow my mind dey go Because since then Wey my life no make sense Anyhow You still remain my Friend Until now Na why You love me so? Chorus: Your love dey sing for my head like choir La la la la The thing e dey catch my heart like fire La la la la Your love dey make my mind to dey wonder La la la la Na why You love me so?

Higher higher - Nosa [Lyrics]

I am going higher everyday I am going higher everyday Alleluia Higher higher I am going higher I am going higher everyday Higher higher See I won't retire Because I am going higher In Jesus name Higher, higher Higher, higher Higher, higher everyday Higher, higher Higher, higher Higher, higher everyday Better better See I'm getting better Getting better in the Lord Everyday

I go stay - Nosa [Lyrics]

Whoooo who wwho... Sababdadada... Who who hu huu... When I wan pray I No dey pray like who no get faith Me I no dey rush I no dey pray like who no fit wait I no dey pray in an anyhow way But according to the way wey God talk say Make we dey pray (make We dey pray) And when I dey pray for any matter And he be like say The matter no dey better I no dey shake I no dey worry As long as God still dey for heaven I go stay I go wait Till my prayer don prevail

I go Always pray for you - Nosa [Lyrics]

I go always pray for you I go always pray for you Make the grace of Jesus See you through I go always pray for you As all of us dey go our separate place Na good tory we go Dey tell when we see Of how God don bless Me and bless you too I go always pray for you

Open Doors - Nosa [Album]

2013 A Star Always Pray for You Why You Love Me No Worry I Go Stay Higher Already Done Always on My Mind Vanity Just One Encounter Open Doors God Bless Nigeria Always on My Mind (Remix) [feat. Mi]

N. I. G. E. R. I. A. - Nosa [Lyrics]

I love my N. I. G. E. R. I. A. Eh! eh! eh! Nigeria we hail thee, how you dey? You have come this far With those bruises and scars yet you remain Congratulations I perform this very song To tell you say make you no cry again And hope dey 'cause if I believe in anything I believe in change And I believe in better Nigeria Chorus: N. I. G. E. R. I. A.

Nosa - List of Albums and Singles

If you know the song "I go always pray for you", you probably already know Nosa. "Nosa Omoregie" also called "Nosa" is a Benin, Edo State Gospel artiste who rose to limelight in 2009 with his hit single "Always Pray for You". The Engineering Graduate of University of Benin also went ahead to release melodious and inspiring tracks as "Why You love me" and debut album "Open Doors". This is an auto-generated list page. It may not display correctly except you open it in a browser.

Subscribe for updates

Send me lyrics update:

Delivered by FeedBurner